"Eko Lagos" es la canción que suena en un bar nigeriano en "The Cost of Living". Es una canción escrtita e interpretada por Femi Kuti, hijo del legendario Fela Kuti. La canción salió al mercado en el 2001 en el álbum Fight to Win.
Lyrics[]
“
I close my eyes
Come relax now
I try to find peace
Inside my mind
My mind, my mind
Na so this sleep
E carry me go! Far away
E carry me go
Na so this sleep
E carry me go! Far away
E carry me go
In this sleep
I start to dream
That our world Wey we dey
Start to change
In this sleep
I start to dream
That our world Wey we dey
Start to change
There was peace - Oh Yes!
Oh yeah yeah yeah yeah!
Oh Yes! There was peace
Suffering start to go away
Oh Yeah! There was peace
For the dream, money start to flow everywhere
Oh Yeah! There was peace
The dream sweet oh! Oh!
Oh! Oh! Oh! The dream sweet
Until I wake-up, come see say
I still dey for the suffer of Eko oh!
Eko oh! Lagos Africa
Na this dream I dream
Make me sing about Lagos oh!
Eko oh! Lagos Africa
Na this dream come make
Me sing about Eko oh!
Eko oh! Lagos Africa
Like I dream make things start
To better for Africa
Eko oh! Lagos Africa
Like I dream make things start
To better for Rwanda
Eko oh! Lagos Afrrica
Like I dream make things start
To better for Africa
Partitura • Temas musicales • Motivos menores • Canciones
Bandas sonoras
Banda sonora de la primera temporada • Banda sonora de la segunda temporada • Banda sonora de la tercera temporada • Banda sonora de la cuarta temporada • Banda sonora de la quinta temporada • Banda sonora de la sexta temporada, volumen 1 • Banda sonora de la sexta temporada, volumen 2 • Banda sonora de Lost: Via Domus